Be the first to rate this video
This song by Yemi Alade was released on 13th September 2021
In the mood to jaiye o
I no go kill myself iro nla nla
Wahala no dey finish ah eh
I go happy myself na na na
Ready to go low low
Ready to bo s'agbo
Life na yo lo lo
Life na yo lo lo
Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all
Enjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
Shey you carry for pocket
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
I want to party omo
E le le le
Oga deejay give me some more
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le
Oga barman ye m some more
E le le le
Eh eh eh
AC for the corner
Which time you go come hala
My friends, your friends
Tonight we go do one dance
Enjoyment no go killi us no
Anything you want order
Wine dey whiskey sachet of sqauddy dey
Ready to go low low
Ready to bo s'agbo
Life na yo lo lo
Life na o lo lo
Ready to go low low
Ready to bo s'agbo
Life na yo lo lo
Life na o lo lo
Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all
Enjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
Shey you carry for pocket
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
I want to party omo
E le le le
Oga deejay give me some more
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le
Enjoyment
Enjoyment
Enjoyment Enjoyment no be for small pikin oh (enjoyment)
(Enjoyment)
(Enjoyment)
Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye? (enjoyment)
Enjoyment
Yemi Alade oh
Yeah
Yebo, yebo, yebo
Aya-ya