Be the first to rate this video
This song by Di'ja was released on 24th July 2021
Tararoro
Tararoro
Tatararoro
Tararoro
Na love letter full my notes
And na you be the biro
You push me up and down the road
Like a wheelbarrow
My aeroplane is quarter to crash
And na you be my life suite
The Lamborghini wey bash
You are the only one that can fix it
Right now I need you like I need food ohh
Jonah! Jonah! Jonah! Jonaahh! Jonah
I need you like amala need ewedu soup
Jonah! Jonah! Jonah! Jonaahh! Jonah
Baby love me like pikin love ice cream oh! yeah
Jonah! Jonah! Jonah! Jonaahh! Jonah
Hold me like yekini want tear net oh!
Jonah! Jonah! Jonah! Jonaahh! Jonah
Chicken and fried rice
Two of them dey blеndy nice
Give me once no think am twice baby ohh
Let's take advantage of the night
Love me tender Love me right
Give me once no think am twice baby ohh
Right now I need you like I need food ohh
Jonah! Jonah! Jonah! Jonaahh! Jonah
I need you like amala need ewedu soup
Jonah! Jonah! Jonah! Jonaahh! Jonah
Baby love me like pikin love ice cream oh! yeah
Jonah! Jonah! Jonah! Jonaahh! Jonah
Hold me like yekini want tear net oh!
Jonah! Jonah! Jonah! Jonaahh! Jonah
Na love letter full my notes
And na you be the biro
You push me up and down the road
Like a wheelbarrow
My aeroplane is quarter to crash
And na you be my life suite
The Lamborghini wey bash
You are the only one that can fix it
Right now I need you like I need food ohh
I need you like amala need ewedu soup
Love me like pikin love ice cream, oh yeah
Hold me like yekini want tear net